You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Cameroon president finally show for public afta rumour spread say e dey sick

  2. Turkish cleric wey dem accuse of failed 2016 coup against President Recep Tayyip Erdogan don die

  3. Where Chief of Army Staff dey? Defence Headquarters warn against call for military takeover

  4. Lawmakers impeach Kenya deputy president as im dey hospital

  5. Kenya Senate begin debate on Deputy President Rigathi Gachagua impeachment

  6. Rivers crisis: Which House of Assembly Inec go obey?

  7. Wetin we know about Hezbollah drone attack wey kill Israeli soldiers

  8. Cameroon ban report on President Paul Biya health

  9. PDP to call emergency meeting as Rivers crisis break party into two

  10. NLC ask goment to reverse as NNPC adjust fuel price across Nigeria for di third time in one year

  11. Di future of Kenya Deputy President wey Senate wan consider im impeachment

  12. Authorities respond to questions about where Cameroon president Paul Biya dey

  13. Kenyan lawmakers pass motion to impeach Deputy President Rigathi Gachagua

  14. Tinubu ask police to protect goment properties for River state afta jaguda pipo burn LG council secretariats

  15. Opposition party clear Rivers Local government elections for di first time since 1999

  16. Who dey run Lebanon and which power Hezbollah get?

  17. Di Rivers state local government election go still happun on Saturday?

  18. Wetin be Chagos Islands and why UK dey return am to Mauritius now?

  19. Why di local government election for Rivers state dey attract plenty attention

  20. How many war Israel and Lebanon don fight and why?