You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Nigeria govment sama 10 count charges on Orire schoolchildren kidnap suspects
Tori be say one of di suspect confess say w be member of one proscribed group.
'Give me her deadi body, I no want autopsy' - Mary Habila papa counter Umahi
Tanko Habila wey be di late Mary Habila papa explain say im no dey suspect anybody sake of say death fit happun anytime as im insist on no autopsy.
Wetin we know about Uganda bus accident wey kill 20 school children
Dem say dis na one of Uganda deadliest road accidents in recent years wey involve children.
Trump administration tighten visa rules for foreign students
Di policy, wey go come into effect for September, "go tackle rampant visa abuse, and strengthen national security through regular vetting", di Department of Homeland Security tok.
US House of Reps pass bill to withhold all assistance to Nigeria until kontri address terrorist attacks
Gregory Stuebe, wey dey represent Florida 17th congressional district for di House, bin propose di amendment on Wednesday.
Ghana go conduct independent autopsy as bodi of citizen wey dem kpai for South Africa return home
Ghana authorities dey demand justice for citizen Bashiru Isak wey dem kill for South Africa as im bodi arrive for di kontri.
Full list of property wey link to former Justice minister wey court forfeit
EFCC bin file di suit to di permanent forfeiture of di 57 properties wey worth 212.8 billion naira ($154 million), wey dey linked to Malami.
Ova 300 more Nigerians arrive from South Africa - wat next?
Nigerian govment bin start di repatriation exercise to evacuate dia nationals wey wan comot for South Africa sake of di anti-immigration wahala for di kontri.
South Africa anti-immigration leader shot dead, police begin investigation as five suspects impersonating Home Affairs chop arrest
Dem shoot March and March Guateng leader Andile Mvuyelwa Somgxada for outside im home on 4 July, few days afta di June 30 protests.
Special Tori
Why Appeal Court cancel sections of di Electoral Act wey concern primary and membership register
Zenith Labour Party bin carry dia mata wey Federal High Court bin dismiss for lack of merit go Appeal court to ask dem to determine of Electoral Act 2026 get power pass di 1999 Constitution.
Who be di female TikToker wey Ghana court jail for 'abusive and offensive content' against President Mahama
Ghana court jail female TikToker for one year afta she plead guilty to publishing offensive and abusive content against di president and first lady wey she threaten dem.
Wetin we know about Chidinma Adetsina court case for South Africa
Di former Miss Universe dey face deportation charges afta she enta di kontri illegally sake of her 2024 ban by South Africa authorities.
100,000 companies dey affected as CAC begin strike off names from register - wetin businesses fit do
CAC say dem go strike off di name of all di affected companies, as part of dia efforts to clean dia register and comot ineligible companies.
Burkina Faso, Uganda, Niger and oda kontris on America 'do not travel list'
Ten of di kontris for di list na from di African region - dem include Burkina Faso, Uganda, Democratic Republic of Congo, Mali, Niger, Sudan, among odas.
Medical waste or miracle cure? Why pesin go wan smuggle human placenta?
A criminal investigation for Pakistan don discover allegations of human placentas wey dem dey smuggle from hospitals for anti-ageing treatments.
Ghana authorities go begin repatriation of 'final batch' of 900 citizens from South Africa on 25 July
Ghana authorities dey expected to begin fresh repatriation of citizens from South Africa on 25 July in wetin dem describe as 'final batch' of evacuations.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.