You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Wetin Dele Farotimi do wey don land am for prison, di 16 count charges police sama am

  2. Seven charts wey show wetin dey di mind of Ghanaian voters

  3. Who be Netumbo Nandi-Ndaitwah? Namibia first first female president

  4. Key highlights of Tinubu, Ramaphosa meeting for South Africa

  5. South Korea opposition file motion to impeach President Yoon

  6. Gold, prices, and jobs: Wetin dey at stake for Ghana elections?

  7. How Tinubu tax reform bill go affect states for Nigeria

  8. Di former president wey wan lead Ghana again

  9. Mahama, Bawumia, odas sign peace pact ahead of Ghana presidential election

  10. Wetin Davido tok wey dey make Nigerians para for am

  11. Court remand ex-Kogi govnor over 110 billion naira corruption charge

  12. Imran Khan: Why supporters of former Pakistani prime minister dey protest go Islamabad?

  13. Who don join Trump team so far?

  14. Fotos: Burial of Anambra senator Ifeanyi Ubah

  15. Why Ghana electoral commission burn thousands of ballot papers before 7 December elections

  16. Why Catholic church for Kenya reject $40,000 donation from President Ruto

  17. Why President Tinubu approve Bwala, Dare as co-tok tok pesins wit Onanuga

  18. Inec declare APC Lucky Aiyedatiwa winner of Ondo governorship election

  19. LGA by LGA breakdown of Ondo governorship election result

  20. Yiaga Africa say case of vote buying dey for Ondo govnorship election

    Yiaga Africa, one civil society organisation wey dey chook mouth into electoral matter tok say dem observe cases of vote buying for different polling units for di ongoing Ondo state govnorship election.

    Di group tok dis one wen dem dey give dia situation report about di election wia dem tok say dis issue of vote buying dey contribute to electoral corruption.

    Remember say BBC capture moments wey some voters begin collect money afta dem cast dia votes for di Ondo State govnorship election. Di open vote-buying occur for unit 016, Ahmadiyya Grammar School, Owo local goment area.

    But one oda incident wey Yiaga mention happun for St. Stephen Polling Unit in Ward 4, Akure and men of di DSS bin gbab di pesin wey dey involved for di mago-mago.

    Di group say election officials and materials bin arrive early for polling units wey dem observe.