You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Inec postpone Enugu East senatorial election
Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.
Live Coverage
Victor Ezeama and Jelilat Olawale
Main reason why Lawmakers wan impeach di Deputy president of Kenya
Cabinet reshuffle - Why Nigeria President wan change Ministers
How American citizens for Nigeria and diaspora fit vote for di US November elections
Edo election: Five factors wey make APC win and PDP lose
Inec declare Monday Okpebholo winner of Edo governorship election
Edo State govnorship election: 'I dey disappointed' - Asue Ighodalo
Edo governorship election result by Local government
Edo state govnorship election final result
VIDEO: Obaseki arrival for Inec office, wetin police do and APC reaction
'Edo pipo make una no sleep' Davido tell voters
Nigeria musician David Adeleke wey dey popular as Davido dey beg Edo pipo to shine dia eyes as counting of votes don start.
E encourage dem to push sleep go one side as im alleged say na for night mago-mago dey happun as e make reference to wetin happun for di govnorship election for Osun state.
"Nah dat night dem dey always strike … for osun we no sleep three days .. I know how many back of head I slap dat day ..’wake up ooo sleep neva reach “.. Edo pple una need to dey vigilant till di very end… I mean VERY END !! e post on im X account
Simple guide to Edo state govnorship election
Electoral commission confirm 13 presidential candidates for Ghana election
Israeli strike kill Hezbollah commander for Lebanon - Sources
Why Edo state Election na three-horse race
Details of long time ruler Ali Bongo letter to Gabonese as e officially wash hand comot from politics
Between Yahaya Bello and EFCC - wetin dey happun?
Di top candidates wey wan replace Godwin Obaseki as govnor for Edo state
Opposition party for Ghana lead mega protest across di kontri ova di 7 December elections
South Africa ex-minister Pravin Gordhan die at di age of 75