Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win

  2. 'Wike fit, but I no go support di president for 2027' - Seyi Makinde tok on PDP and Wike mata

  3. Tori of DSP wey take im own life, family demand for im bodi

  4. Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m

  5. A very dirty Christmas: Why Ini Edo movie dey make CAN vex

  6. Remaining Niger State school children, and staff wey kidnappers gbab don dey released - Officials

  7. Six health benefits of spinach

  8. 'We get call say e shoot imsef just 30 minutes afta my papa call us' - Family of officer wey dem link to bandits

  9. Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes

  10. Nigeria Airforce crew wey dem bin detain for Burkina Faso don regain freedom, kontinue dia journey to Portugal

  11. Breakdown of Tinubu 2026 budget presentation wey go spend ₦15.52 trillion to service debt

  12. How bees attack, kill students and injure odas for Ghana school

  13. Di Nigerian woman wey go from living for homeless shelter to becoming a world-renowned scientist

  14. Na true say dem go block bank accounts wey no get TIN for January?

  15. Wetin be di bail conditions court grant former Labour Minister Chris Ngige

  16. Wetin US travel restriction mean for Nigerians

  17. Burkina Faso release Nigerian Air Force personnel afta 10 days for detention

  18. Nigeria apologise to Burkina Faso but wen di 11 detained soldiers go return?

  19. How biker save pregnant woman in labour for Lagos road

  20. NMDPRA MD Farouk Ahmed resign after allegation from Dangote, Tinubu nominate replacement