Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. How much you fit withdraw daily from ATM, POS as CBN revise cash policy

  2. 'I dey perfectly okay, make una ceasefire' - Tuface call for calm

  3. All women community wia dem dey make local pots for Nigeria

  4. Key points from US lawmakers investigation on claims of religious genocide for Nigeria

  5. US military intervention threat dey fuel kidnappings for Nigeria?

  6. Why Edo State House of Assembly summon Tuface wife Natasha Irobosa to come explain hersef

  7. Ghana electoral commission boss, odas face sack as president Mahama act on petitions against dem

  8. Resignation of Badaru, meeting wit Musa – Tinubu Security shakeup go get any effect?

  9. Wetin be di work of Ambassador and why e take Tinubu long to pick list?

  10. Why Nafdac dey struggle to ban sachet alcohol

  11. BBC investigate allegations say Georgian police use WW1 chemical weapon against protesters

  12. Attacks wey don happun since Tinubu declare national security emergency, how military dey respond

  13. Wetin dey behind di pressure and rush to do DNA and paternity test for children for Ghana?

  14. 'Dem comot my breast but di cancer still spread'

  15. Wetin be career and non-career ambassadors Tinubu nominate to be di face of Nigeria for di world

  16. 'Dem comot my breast but di lump grow again come enta my liver, bones and lungs' - Cancer advocate

  17. Wetin be di health benefit of carrot

  18. New list show say over 200 of di kidnapped students from St Mary's Catholic school Niger State be primary pupils

  19. 'Dem must announce winner of Guinea-Bissau presidential election result' - Nigeria ex-president Jonathan caution

  20. Di main armed groups behind kidnapping, insecurity for Nigeria