Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. 'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle

  2. Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final

  3. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

    E wear Nigeria national green and white jersey wit green winter cap and white sunglasses
    Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy
    Fans of Nigeria Super Eagles
    Wetin we call dis foto, Nigeria fans dey enta di Prince Moulay Abdallah stadium, one of dem wear tradition Nigerian fabric wey get cowries
    E wear Nigeria national green and white jersey wit green winter cap and white sunglasses
    Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy
    Dem wear Nigeria national green and white colours
    Wetin we call dis foto, Nigeria Super Eagles fans waka enta stadium wit di Nigeria flag
  4. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  5. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  6. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

  7. Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba

  8. List of winners for 2026 All Africa Music Awards

  9. Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?

  10. Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death

  11. 'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara

  12. We dey wait for Morocco, we go deal wit Morocco inside Morocco

  13. Lagos State govment order investigation into circumstances wey surround death of Chimamanda Adichie son as Euracare Hospital respond to allegations

  14. Nigeria sama Algeria 2-0 to set up semi-final clash wit Morocco

  15. How second-hand clothes dey choke beaches and drains for Ghana

  16. Timeline of political kasala between godfathers and govnors for Nigeria

  17. Trump warn of more airstrikes for Nigeria if 'killing of Christians continue'

  18. Why Nigeria introduce policy on reusable textbooks and bar graduation ceremony for pre-Pry 6, SS3 pupils

  19. Nollywood actor Allwell Ademola make her final journey

  20. Wetin dey hapun for Iran and why dem dey protest?