Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. How many war Israel and Lebanon don fight and why?

  2. Seven pipo wey play key role for di freedom of Nigeria

  3. Main reason why Lawmakers wan impeach di Deputy president of Kenya

  4. Cabinet reshuffle - Why Nigeria President wan change Ministers

  5. How American citizens for Nigeria and diaspora fit vote for di US November elections

  6. Edo election: Five factors wey make APC win and PDP lose

  7. Inec declare Monday Okpebholo winner of Edo governorship election

  8. Edo State govnorship election: 'I dey disappointed' - Asue Ighodalo

  9. Edo governorship election result by Local government

  10. Edo state govnorship election final result

  11. VIDEO: Obaseki arrival for Inec office, wetin police do and APC reaction

  12. 'Edo pipo make una no sleep' Davido tell voters

    Davido

    Wia dis foto come from, AFP

    Nigeria musician David Adeleke wey dey popular as Davido dey beg Edo pipo to shine dia eyes as counting of votes don start.

    E encourage dem to push sleep go one side as im alleged say na for night mago-mago dey happun as e make reference to wetin happun for di govnorship election for Osun state.

    "Nah dat night dem dey always strike … for osun we no sleep three days .. I know how many back of head I slap dat day ..’wake up ooo sleep neva reach “.. Edo pple una need to dey vigilant till di very end… I mean VERY END !! e post on im X account

    Skip X post
    Allow X content?

    Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of X post

  13. Simple guide to Edo state govnorship election

  14. Electoral commission confirm 13 presidential candidates for Ghana election

  15. Israeli strike kill Hezbollah commander for Lebanon - Sources

  16. Why Edo state Election na three-horse race

  17. Details of long time ruler Ali Bongo letter to Gabonese as e officially wash hand comot from politics

  18. Between Yahaya Bello and EFCC - wetin dey happun?

  19. Di top candidates wey wan replace Godwin Obaseki as govnor for Edo state

  20. Opposition party for Ghana lead mega protest across di kontri ova di 7 December elections