Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Wilbert Brentum, Ekow Eduamoah, Joseph Nelson - full list of new ministers wey Mahama announce

  2. Biden say bye bye from Oval Office as Trump dey set to take over

  3. Why John Mahama goment wan sponsor fresh anti-LGBTQ bill afta ex-president Akufo-Addo fail to sign di one parliament pass

  4. Yoon Suk Yeol become South Korea first sitting president to chop arrest

  5. Who be Peter Hegseth wey Trump nominate for secretary of defence?

  6. Ghana wan investigate controversial $400m cathedral project

  7. Why Lawmakers impeach long-term Lagos Speaker Obasa

  8. Supreme Court sentence Donald Trump to 'unconditional discharge' for hush-money conviction

  9. Appeal court order fresh hearing on ruling wey remove Aminu Ado, oda emirs from thrones

  10. Mozambique opposition leader return afta e run to secure im sef sake of post-election attack

  11. Key appointments Ghana new president John Mahama make

  12. Who be Naana Jane Opoku-Agyemang Ghana first female vice president?

  13. Alban Bagbin return as Speaker of Ghana 9th parliament

  14. Justin Trudeau resign as Canada prime minister

  15. How Congress go certify Trump electoral college win?

  16. Jimmy Carter die at 100: Di peanut farmer wey become US president

  17. Likely issues Tinubu fit address for im first ever presidential media chat

  18. Why Ghana electoral commission dey reject nine parliamentary results from di 7 December polls

  19. Tinubu 2025 budget fit solve Nigeria economic wahala?

  20. FCTA revoke land of Buhari Foundation, Akume, Okorocha, Dino Melaye, odas sake of CofO debt