You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Inec postpone Enugu East senatorial election
Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.
Live Coverage
Victor Ezeama and Jelilat Olawale
Wetin to know about Atiku, Obi, Supreme court case wey seek to cancel Tinubu victory
Ghana special prosecutor give reasons why e want make high court confam di seizure of moni dem find for former sanitation minister house
Wetin dey cause gbege between Canada and India
List of some young Nigerians wey don get ministerial appointments
'My eyes see plenti tins during election campaign' - Regina Daniels Nwoko
Meet di women wey dey Tinubu ministerial list
Meet Ayodele & Jamila - Tinubu latest ministerial nominees
Gbege between govnors & dia deputies – Di drama for Edo and Ondo states
New websites wey spread election disinformation for Nigeria
Wetin Ghana IGP tok for public hearing over leaked tape wey dey plot im removal
Wetin Lagos tribunal judgement on Eti Osa federal constituency mean for Banky W, Obanikoro and Attah
Govnor Akeredolu return to Nigeria and wetin happun so far
'Ali Bongo na free man now'
How PDP, LP, odas react to PEPC judgement and wetin fit happun next
All five Judges of presidential court unanimously uphold election of Bola Tinubu as president of Nigeria
Breaking, 'Evri tin for Peter Obi petition na just plenty tok' - Presidential court rule against LP & Obi
Article Information - Author, Tamara Ebiwei
- Role, BBC News Pidgin
Di Presidential Election Petition Court don give judgement on Peter Obi wey be di presidential candidate of Labour party .
Peter Obi bin raise four grounds of petition but di five man panel resolve all di four grounds against di LP candidate.
Lead judge of di five-man panel Justice Haruna Tsammani describe oga Obi petition as "mere rhetorics"
Fake tori wey target judges of di Nigeria presidential election court
Judgement day for di presidential election petition court
Alan Kyerematen tok why e withdraw from NPP presidential race