100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. 2026 World Cup: National teams wey don announce dia squad for di tournament

  2. We neva solve all di problem but we don lay better foundation - Tinubu

  3. Usmanu Danfodiyo burial site dey serve as Mecca alternative

  4. Di advantage wey PSG get pass Arsenal as dem go face off for di Champions League final

  5. Wetin we know about di Children Day stampede wia dem teargas students for Edo State

  6. Iran say dem target American base afta fresh US strikes

  7. Na only 295 Ghanaians dey eligible to board di plane for repatriation - South Africa authorities

  8. 'Dem attack me wit knife and stones for South Africa, now I dey happy to be back home' – Ghanaian hairdresser speak

  9. How AI-generated voice of Tinubu and edited video of VDM make presidency call for activist prosecution

  10. Who win ADC presidential ticket?

  11. Muslims around di world dey celebrate Eid Mubarak

  12. Who be di oldest players wey dey play for World Cup?

  13. Winners and losers: How di Iran war dey shake global currencies

  14. Cases of women like Wendy Achumba wey die for similar circumstances as police gbab two men for her death

  15. Inec give Appeal court over 60 reasons why dem must follow 2027 election guidelines

  16. US launch new strikes on Iran, wey target missile sites and boats

  17. Why court clear ex-president Jonathan for 2027 presidential election contest

  18. South Africa security ministers warn against attacks for anti-immigration protests as Ghana evacuate ova 800 citizens ova xenophobia on Wednesday

  19. Antoine Semenyo, Partey, Inaki dey part of Ghana 28-man pre-World Cup squad ahead of Wales friendly