You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. US pause immigrant visa processing for 75 countries

  2. Mane goal book Afcon final spot for Senegal

  3. Stadium RED...

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...

  4. Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun

    Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.

    Se dis before action and live fotos of di stadium.

  5. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

  6. Why no woman qualify to run for President for Uganda?

  7. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  8. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  9. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

  10. E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term

  11. Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba

  12. Why Trump revoke di visas of more dan 100,000 US residents, including student visas

  13. List of winners for 2026 All Africa Music Awards

  14. Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?

  15. Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death

  16. Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election

  17. Golden Globes 2026: Full list of winners

  18. 'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara

  19. Ex-UK ambassador to US Lord Mandelson refuse to apologise to Epstein victims, say im no see girls for im friend properties

  20. We dey wait for Morocco, we go deal wit Morocco inside Morocco