You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Eid-al Fitr: Tinubu and oda world leaders call for peace

  2. Wetin Nigerians tink about Tinubu UK state visit?

  3. UK agree deal to make am easier for migrants to return to Nigeria - oda tins wey happun for Tinubu state visit

  4. 'All our security agents dey pay renewed attention to Maiduguri'

  5. Nigeria, Burkina Faso, odas top list of global terrorism ranking

  6. Uefa Champions league quarterfinals fixtures and dates

  7. Sultan of Sokoto declare Friday as Eid-al-Fitr

  8. King greet Nigerian president for di first UK state visit in 37 years

  9. Iran fit win America?

  10. Senegal go return 2025 Afcon trophy to Morocco?

  11. Senegal reject decision, to go court as CAF comot 2025 Afcon title from dem give Morocco

  12. Fifa World Cup Playoffs: NFF appeal Fifa decision on petition against DR Congo

  13. Top US counterterrorism official Joe Kent resign ova Iran war

  14. President Tinubu depart Nigeria for two-day State Visit to di UK

  15. Israel say Iran security chief Ali Larijani don die inside strike

  16. Tinubu order security chiefs to Borno State afta bomb blasts kill dozens for Maiduguri

  17. 'I want make pipo see di oda side of feminine boys like me'

  18. Serious bad weather hit parts of US as tornadoes, thunderstorms show face

  19. Chelsea fine £10.75m for breaching Premier League rules

  20. Nigeria and DR Congo enta gbege as Fifa sanction dem ova 2026 World Cup qualifying playoff final