You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Spain outclass France 2-0 to qualify for 2026 World Cup final

  2. Authorities arrest Adeniyi Adeyemi ontop fake agency PFIPC afta court arrest warrant

  3. 'I no believe say dis go be im last operation' - Papa of soja wey die for Oyo kidnap rescue operation

  4. Suspected herdsmen kill eight for gun attack during burial for Benue

  5. Appeal court put spanner for ADC congress, party counter Nafiu Bala list for 'Inec portal'

  6. UK ban support for Iran Islamic Revolutionary Guard Corps (IRGC)

  7. 'I dey happy wen I dey fight for stage'

  8. Why Ghana authorities arrest opposition NPP spokesperson Denis 'Miracles' Aboagye

  9. Borno parents appeal for release of dia children wey gunmen kidnap same day wit Oyo schools abduction

  10. Big stars and old rivals - wetin to expect for di World Cup semi-finals

  11. Nigerian Army narrate how dem rescue Oyo kidnap victims, President Tinubu reveal dose behind di abduction

  12. Federal govment suspend Waec and Neco fees increment

  13. South Africa say dem deport ova 53,000 foreigners for di anti-migration campaign

  14. Inec announce deadline extension for political parties to submit candidate lists for 2027 general elections

  15. Mbappe, Messi or who go win di 2026 World Cup golden boot?

  16. 'We go avenge di blood of our leader' - Iran supreme leader call for revenge ova father death

  17. Argentina beat Switzerland to set up game against England as Spain face France for World Cup semi-final

  18. South African player Jayden Adams die at age 25 afta World Cup appearance

  19. Zulu king express regret afta viral video show as e dey para for im wife

  20. Pupils and teachers wey gunmen kidnap for Oyo State regain freedom, Tinubu assure dem of justice