Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Nigeria govment no dey introduce new telecommunication and fuel taxes - Finance ministry

  2. Court jail man becos e dey store human poo-poo outside im house

  3. 'I dey catch snakes and some Africans dey call me witch' - Nigerian lady wey dey rescue snakes

  4. 'I dey catch snakes and small Africans dey call me witch'

  5. Migrants express fear as deadline dey near for dem to comot for South Africa

  6. ‘Stop di gas pollution bifor e kill us finish’ - Pipo of Bille for Rivers State cry out sake of gas leak

  7. Thomas Partey risk missing 2026 World Cup as Canada court dismiss visa refusal case

  8. France start 2026 World Cup wit confident win over Senegal

  9. Wetin Nigerian constitution tok as Appeal Court order suspension of deregistration of ADC, Accord, odas

  10. Ghana ex-finance minister neva escape corruption trial despite US permanent residency

  11. South Africa block IDs of citizens, issue deadline to defend am, cite identity fraud by some nationals and migrants

  12. Nigerian military rescue retired Major General Rabe Abubakar wife wey gunmen kidnap

  13. World Cup first-timers Cape Verde hold Spain to scoreless draw

  14. Justice Minister defend why more dan 600 terrorism suspects dey face mass trial

  15. ADC announce Rotimi Amaechi as Vice Presidential candidate, as Court order Inec to remove ADC, odas from register

  16. Why Nigeria dey transfer ova 100 prisoners from Ethiopia? Wat next for dem

  17. ‘Why we dey knock bifor we enta dead bodis room’

  18. 'Why you gatz say sorry to deadi bodi if you mistakenly step on am' - Mortician

  19. 'We dey in pain and e dey unbearable' - Retired Major General Rabe Abubakar family beg govment to rescue im wife

  20. Nigeria president Tinubu exppress shock ova death of retired major general Rabe Abubakar for bandit hand