You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Nigeria rank low pass Mali, Niger Burkina Faso odas for latest corruption rating

  2. 'Pipo dey bully my children and & call dem children of ghost mama'

  3. Popular Ghanaian socialite wey dey face $8m romance scam for US sue FBI and odas for alleged abuse

  4. 'We go overcome dis unacceptable terrorism and banditry' and oda tins Tinubu tok for Nec conference

  5. Why electronic transmission of election result dey ginger protests for Nigeria

  6. Seahawks sama Patriots to win Super Bowl

  7. Why gunmen dey increase attacks on north central Nigeria?

  8. President Mahama recall Ghana High Commissioner to Nigeria afta vote buying allegations for NDC parliamentary primaries

  9. Who be di Russian general wey dem shoot plenty times for Moscow

  10. What next for Nnamdi Kanu case as e appeal life sentence

  11. African countries in 2026 Winter Olympics and wetin dem go do

  12. 'Sheabutter museum dey heal pipo and showcase Ghana'

  13. Inside di sheabutter museum wey dey heal pipo and showcase Ghana heritage

  14. Trump hint on anoda strike if 'killing of Christians' kontinu for Nigeria, as military deny arrival of US troops

  15. 'Di armed men wey reach 100, burn houses and begin kill anytin wey dem see' – Eyewitnesses tok about 'Kwara massacre'

  16. Court give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months

  17. Family confam di death of actress and comedian Aunty Ajara

  18. Di 22 grounds wey Nnamdi Kanu give as reason to appeal im conviction by di Federal High Court

  19. 'Wetin Senate do no be Electoral reforms, na betrayal of public trust' – Yiaga react to di electoral amendment

  20. Gunmen reportedly kill ova 100 pipo for Kwara state