You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Why Nigeria still dey struggle wit insecurity despite high security spending

  2. Building collapse kill one pesin, fire burn Makola market and police barracks during heavy rain same night for Ghana

  3. Shell don dey pump oil for Nigeria pipeline for years despite pollution evidence - Documents show

  4. Key events wey don happun since kidnap of schoolchildren for Oyo and Borno states

  5. Who fit win Golden Boot for 2026 Fifa World Cup

  6. Unknown gunmen kidnap younger sister of ex-Nigeria minister of power Adelabu wit twins for Oyo

  7. Court sentence four suspects of Owo church massacre to death

  8. 'Expecting 84-year-old Adeboye to lead protests no make any sense' - Mike Bamiloye react to calls for RCCG leader to lead protest

  9. Sokoto hospital wia women dey give birth ontop mats

  10. US go close down 30 embassies across African cities

  11. Two pipo die for di Kenya protests against US Ebola quarantine centre plan

  12. Squad list of African kontris wey dey go Fifa 2026 World Cup

  13. ‘Dem reject me for school becos of my condition’

  14. Why Ghana authorities suspend fresh registration of citizens for evacuation from South Africa, warn against non-essential travel

  15. Nigerian teachers protest abduction of schoolchildren and teachers as victims still dey captivity for ova two weeks

  16. Rivers of drama as reinstated APC faction sack govnorship candidate wey Wike dey suppport - wetin go happun next?

  17. Rivers community Ofiomina-ama Alakiri wia fire dey burn on top water ova two years

  18. Wat next afta political parties name dia presidential candidates?

  19. 'Anytin fit happun to me now' - Gay pesin cry out afta Ghana parliament pass fresh anti-LGBTQ bill

  20. Oyo teachers start strike ova kidnapped students, Tinubu approve 1,000 forest rangers