35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Okowa, Govnor Abiodun, Senator Nwoko, Jibrin - di big winners and losers for di APC primaries for Senate aspirants

  2. President Tinubu condemn killing of schoolteacher wey bandits kidnap for Oyo, order immediate rescue

  3. Ukraine na global surrogacy hub - but e fit dey about to end

  4. Obasa, Buhari, Elumelu, Amaewhule - di big winners and losers for di APC primaries for House of Reps aspirants

  5. Wetin African kontris dey do to prevent Ebola spread afta WHO declare outbreak for DR Congo as global health emergency

  6. Kenya transporters, school bus drivers begin nationwide strike sake of fuel prices

  7. Arms chase: Top 10 kontris wey dey import arms for Sub-Saharan Africa

  8. Di new Fifa laws wey go change di 2026 World Cup

  9. Gunmen kidnap ova 50 children for Borno schools, most na nursery school children – Parents tok

  10. US and Nigerian announce killing of ISIS second in command for joint operation

  11. EFCC arraign Blessing CEO for alleged 36 million naira fraud

  12. Who be Mahmoud Sadis Buba?

  13. US authorities jail nine Ghanaians for 50 years ova romance fraud and oda scams

  14. Africa CDC confam fresh outbreak of Ebola for DR Congo wey don kill 65 pipo

  15. Major challenges wey dey prevent Nigerian youths from running for office

  16. Nigeria major political parties timetables for primaries ahead of 2027 general elections

  17. Premier League Player of di Year: Declan Rice, Bruno Fernandez, Haaland, Raya make list

  18. Nigerian pastor chop life imprisonment for sexual assault of three minors, forced abortions

  19. How former minister of power Saleh Mamman go serve im 75 years jail term in absentia

  20. South Africa President Ramaphosa to face parliament afta e no gree resign