You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun

    Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.

    Se dis before action and live fotos of di stadium.

  2. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

  3. Why no woman qualify to run for President for Uganda?

  4. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  5. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  6. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

  7. E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term

  8. Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba

  9. List of winners for 2026 All Africa Music Awards

  10. Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?

  11. Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death

  12. Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election

  13. Golden Globes 2026: Full list of winners

  14. 'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara

  15. We dey wait for Morocco, we go deal wit Morocco inside Morocco

  16. Lagos State govment order investigation into circumstances wey surround death of Chimamanda Adichie son as Euracare Hospital respond to allegations

  17. Nigeria sama Algeria 2-0 to set up semi-final clash wit Morocco

  18. How second-hand clothes dey choke beaches and drains for Ghana

  19. Timeline of political kasala between godfathers and govnors for Nigeria

  20. Senegal pepper Mali to reach 2025 Afcon semifinal