You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Why South Africa President Cyril Ramaphosa dey face calls to resign

  2. Senate reverse amendment for dia standing rule about who fit contest for Senate President

  3. Court find Nigeria former minister of power guilty of fraud days afta e pick form to run for govnorship election

  4. How many times Obi, Kwankwaso and Atiku don change parties from 1999 to date?

  5. NDC na better opposition for Peter Obi, e go fit win wit dem for 2027?

  6. Peter Obi, Rabiu Kwankwaso join NDC ahead of 2027 general elections

  7. Supreme Court set aside directive of Court of Appeal wey order Inec to maintain status quo in ADC leadership wahala

  8. Supreme Court uphold Court of Appeal decision wey nullify PDP convention for Ibadan

  9. NYSC investigate 24-year-old corps member death as family demand justice

  10. Who be Obafemi Hamzat wey Sanwo-Olu 'anoint' to be next Lagos State govnor

  11. Ghanaians lament power crisis, black out wey dey affect pipo and businesses

  12. All di charges against ex-Kaduna State govnor Nasir El-Rufai

  13. Who be Puleng Dimpane wey South Africa President Ramaphosa appoint as acting national police commissioner

  14. Tinubu ministers, appointees wey don resign ahead of 2027 general elections

  15. Supreme Court reserve judgment for appeals by ADC and PDP

  16. Who be Murtala Sule Garo wey Kano govnor nominate as im new deputy?

  17. Taiwo Oyedele in as finance minister, Wale Edun out as Tinubu do minor cabinet reshuffle

  18. El-Rufai go miss major ADC activities, go remain for detention till June

  19. Wetin dey inside forensic investigation wey Inec do to clear allegation say Prof Amupitan get X account

  20. APC 100 million naira presidential nomination form and wetin oda parties dey do ahead of 2027 election