Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. Supreme Court uphold Court of Appeal decision wey nullify PDP convention for Ibadan

  2. Oil price hit highest since 2022. Fuel price go increase again?

  3. Family of Nigerian man wey police kpai seek justice

  4. Nigerian police dismiss officers wey kpai 28-year-old man for Delta State

  5. 'Nigerian students no fit go school, business pipo no fit open dia shops' - Wetin don happun since anti-foreigners protests start for South Africa

  6. EFCC tok why dem investigate Pastor Jerry Eze for six months

  7. Robert Mugabe son to dey deported to Zimbabwe afta e plead guilty to firearm offences

  8. 'We no dey legally married na introduction we do' - Olakunle Churchill react to controversy wit Rosy Meurer

  9. Wetin be di next tin for Mali junta afta coordinated attacks wey kpai defence minister and recapture territory?

  10. NYSC investigate 24-year-old corps member death as family demand justice

  11. Suspected members of Black Axe crime gang chop arrest for Switzerland

  12. Protesters for South Africa ask illegal migrants to leave as recent attacks lead to death of two Nigerians

  13. Suspected gunman for White House Correspondents dinner dey charged wit attempting to assassinate US President Donald Trump

  14. Who be Obafemi Hamzat wey Sanwo-Olu 'anoint' to be next Lagos State govnor

  15. IS claim responsibility for Adamawa attack wey kill 29 pipo

  16. 'No allow concerns for illegal migration lead to hatred for fellow Africans' - Cyril Ramaphosa

  17. Ghanaians lament power crisis, black out wey dey affect pipo and businesses

  18. Explosions and gunfire go off for major military base in Mali - wetin we know

  19. Gunman fire shots for White House Correspondents Dinner wey Trump and wife bin dey attend

  20. 'If acting bin no work out, I for dey Canada' - Tobi Bakre