You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. US Immigration arrest and detain ex-Ghana finance minister wey dey face corruption charges

  2. Some key events wey go happun for 2026

  3. Liam Rosenior: Who be di young coach wey take over as Chelsea new manager

  4. Afcon 2025 fixtures, results, scores, and group standings

  5. Nigeria cruise enta Afcon 2025 quarter final wit 4-0 over Mozambique

  6. Ebo Noah: From predicting end of di world to police detention

  7. Ruben Amorim sacked as Manchester United manager

  8. Who dey incharge of Chelsea afta Enzo Maresca comot

  9. Prosperity, reverse jakpa, economic freedom and mourning full New Year prophecies by men of God for Nigeria and Ghana

  10. Anthony Joshua discharged from hospital afta fatal car crash for Nigeria

  11. Afcon 2025: Morocco, South Africa, Mali join list of kontris wey don qualify for knock-out round

  12. Nigeria top Group C wit nine points afta win against Uganda

  13. Wetin be di gun amnesty wey Ghana authorities dey roll out bifor 15 January?

  14. Nigeria seal spot for knockout stage of Afcon 2025 afta victory against Tunisia

  15. Religion get role to play for sport?

  16. Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win

  17. Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)

      • Author, Adesola Ikulajolu
      • Role, BBC News Pidgin

    Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.

    Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.

    For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.

    Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.

    Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.

    All eyes on di two teams.

  18. Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser

  19. Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m

  20. Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes