Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. 14 years in jail dey wait Nigerian lecturer wey involve for sexual harassment

  2. Video: FCT minister Wike and military officers jam over land mata for Abuja

  3. Investigation reveal wetin cause deadly helicopter crash wey kill govment officials and crew for Ghana

  4. Inside di Nigerian community wia rock blasting dey shake residents and houses

  5. Why EFCC declare former Bayelsa State Govnor Timipre Silva wanted

  6. Ondo community wia rock blasting dey affect residents and houses

  7. Court grant bail to Regina Daniels brother, but wetin don happun so far?

  8. Which Nigerian states dey affected as UK release list of unsafe place to travel go

  9. Anambra govnorship election result by local govment

  10. Inec declare Charles Soludo winner of Anambra govnorship election 2025

  11. Anambra govnorship election result: APGA Charles Soludo win

  12. Low voter turnout, vote buying & oda highlights of Anambra election

  13. Why Ghana no punish anybody afta bloody 2020 and 2024 elections wey kill 15 pipo

  14. #JusticeForRansford campaign start for Ghana afta death of academy player sake of alleged sexual abuse by coach

  15. Court fix judgement date for Nnamdi Kanu case

  16. Dem dey persecute Christians for Nigeria as Trump claim?

  17. Five key events wey happun since Trump threat to invade Nigeria

  18. Judgement day for Nnamdi Kanu trial na November 20 - Court

  19. Police reveal charges against Regina Daniel brother, why dem arrest Sammy West

  20. Five tins you gatz know as pipo of Anambra dey vote for new govnor