You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Justice Minister defend why more dan 600 terrorism suspects dey face mass trial

  2. ADC announce Rotimi Amaechi as Vice Presidential candidate, as Court order Inec to remove ADC, odas from register

  3. Why Nigeria dey transfer ova 100 prisoners from Ethiopia? Wat next for dem

  4. 'We dey in pain and e dey unbearable' - Retired Major General Rabe Abubakar family beg govment to rescue im wife

  5. Nigeria president Tinubu exppress shock ova death of retired major general Rabe Abubakar for bandit hand

  6. 'Dis loss dey too much to bear' - Adichie share moments of her son Nkanu wit family bifor im death for Euracare Hospital

  7. How June 12 protest rock Lagos and Abuja

  8. 'Criticize me, disagree wit me but always think of Nigeria'

  9. Tinubu honour 51 Nigerians wit National Awards on 27th Democracy Day

  10. How Blessing CEO go comot from EFCC wahala

  11. ‘Na like dream come true for me to work wit Olamide’ - Shoday

  12. Nigeria comot citizens from South Africa sake of xenophobic attacks

  13. June 12: Wetin don change afta 27 years of Nigeria democracy

  14. Mexico sama South Africa 2-0 for World Cup opening match

  15. Nigerian House of Representatives pass state police bill

  16. Two high-profile Iswap commanders surrender to Nigerian Army - who dem be and wetin authorities go do wit dem

  17. African kontris wey don comot dia citizens from South Africa sake of xenophobic attacks as Nigeria welcome 268

  18. 2026 World Cup: Players wey get Nigerian roots wey dey play for oda kontris

  19. Dem bin attack me inside taxi, I run comot leave my phone and evritin' - Nigeria comot citizens from South Africa sake of xenophobic attacks

  20. Six-year-old pikin, vice principal dey among pipo gunmen kpai for Kogi as Edo receive advisory on planned attack