You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest
Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.
Live Coverage
How Benin, South Africa or Nigeria fit qualify for 2026 World Cup
See group C table and African teams wey don qualify for di 2026 World Cup
Di new Fifa plan go see all African nations take part for group stage wia dem split 54 nations into nine pools, each group get six teams.
All di kontris wey top dia qualifying group go automatically book dia place for United States, Mexico and Canada tournament.
Di four best-ranked second-placed sides go play for play-offs, wey go see dem play semi-final and final for November 2025 to determine which African side go advance to di intercontinental play-off tournament.
Di final global qualifying round go involve six teams wey go compete for di final two places for di 2026 finals, and e dey expected to take place for March 2026.
Tunisia and Morocco na di first two African sides wey first qualify for di World Cup.
Lawmakers proposal of new Electoral Act wey go change election date and odas
Ghana govment slap two ex-National Service officers wit $54m stealing, money laundering and financial loss charges
Madagascar President Rajoelina don run comot from di kontri but e no gree resign
Six tins we learn as Ghana qualify for dia fifth World Cup
Wetin Herbert Macaulay do bifor Tinubu pardon am?
'Wetin I want di world to know about northern Nigeria' - Tobe Ugeh
Popular Evangelist Dr Uma Ukpai don die at 80
Asuu strike: Why University lecturers for Nigeria dey down tool
Ghana qualify for 2026 Fifa World Cup
President Tinubu pardon Maryam Sanda wey court sentence to death for killing her husband - Odas wey dey di list
Eight health benefits of groundnut
Super Eagles beat Lesotho 2:1 but e dey enough to qualify dem?
'I get like 60 rejections wen I first start to write novel'
Wetin Herbert Macaulay, Mamman Vatsa, Farouk Lawan do wey make Tinubu grant dem pardon?
Police reveal details around arrest of suspects for robbery incident wey kill Arise TV presenter
National Council of State approve Prof Joash Amupitan as new Inec chairman
Di FCT primary health center wia rain dey beat pregnant women