You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest
Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.
Live Coverage
Bandits demand billions of Naira for worshippers dem kidnap for Kwara - Church
Life imprisonment: Which options dey for Nnamdi Kanu?
Court sentence Nnamdi Kanu to life imprisonment - how e happun
Court sentence Nnamdi Kanu to life imprisonment - Wetin e mean and what next for di Ipob leader?
Kwara State shut down schools for four local govment sake of security wahala
From activist to terrorist - How Nigeria separatist leader Nnamdi Kanu chop life imprisonment
Nnamdi Kanu sentenced to life imprisonment afta court find am guilty of terrorism charges
Top military officers wey Boko Haram, ISWAP don kill for terror war
Caf awards 2025 winners list: Achraf Hakimi win African Player of di Year
Authorities release names of 25 schoolgirls bandits kidnap from Kebbi State
'My daughter bin no wan go dat school' - Mama of kidnapped Kebbi schoolgirl lament
Wetin we know about bandit attack on Church for Kwara
Ghana prosecutor finally charge ex-finance minister Ken Ofori-Atta and six odas wit corruption
'Dem dey kill and chase Christians for Nigeria' - Nicki Minaj defend Trump genocide claim for UN
Tinubu confam death of Brigadier General Musa Uba - Di Army Commander wey ISWAP ambush
Wetin we know about di Kebbi school kidnap
Kasala burst for PDP secretariat as two faction clash, govnors and party leaders collect teargas
Wetin we know about di Kebbi schoolgirls kidnapping
'Barbaric' video wey show landlord dey beat naked wife for public draw outrage for Ghana