You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Why Nigeria ban di use of Dr prefix for pipo wey no earn am from school

  2. Nigeria move up for latest Henley Passport Index ranking - Top passports in 2026

  3. Ghana authorities relocate citizen wey face harassment for South Africa, prepare to remove odas as anti-immigration protest continue

  4. How many times Obi, Kwankwaso and Atiku don change parties from 1999 to date?

  5. How Nigerians for South Africa fit benefit from govment plans to bring dem back home as more anti-foreigners protests dey continue

  6. Ice explain why dem drag out Nigerian man from hospital for New York to arrest am

  7. Family of 18-year-old wey share fake news about Tony Elumelu and im wife beg for mercy

  8. NDC na better opposition for Peter Obi, e go fit win wit dem for 2027?

  9. Peter Obi, Rabiu Kwankwaso join NDC ahead of 2027 general elections

  10. Nigeria announce plans to bring back citizens from South Africa as more anti-foreigners protests dey expected

  11. Carter Efe sama Portable wetin no good for ring - why celebrity boxing dey gain ground for Nigeria

  12. US Department of Justice release names of Nigerians, Ghanaians, odas wey dem convict for $215m scam

  13. Di big questions wey Nigerians dey ask afta Mene Ogidi extrajudicial killing by Nigerian police officer

  14. Nollywood actor Lateef Adedimeji and wife Mo Bimpe welcome triplets five years after marriage

  15. Supreme Court set aside directive of Court of Appeal wey order Inec to maintain status quo in ADC leadership wahala

  16. Wetin Nigerians gatz know about new BVN rules by CBN

  17. Supreme Court uphold Court of Appeal decision wey nullify PDP convention for Ibadan

  18. Family of Nigerian man wey police kpai seek justice

  19. Nigerian police dismiss officers wey kpai 28-year-old man for Delta State

  20. 'Nigerian students no fit go school, business pipo no fit open dia shops' - Wetin don happun since anti-foreigners protests start for South Africa